⚡ Break Story🏛️ Political Tea
🔰Sergeant

Sowore, Hashim, Adebayo Join Forces To Challenge Tinubu In 2027

A

3 months ago

Omoyele Sowore, Hashim Suleiman and Omoyele Adebayo don join hands to challenge President Bola Tinubu for 2027. Sahara Reporters report say dem form alliance. This one go be interesting o.

Make I hear una own. Una think say this new alliance get any chance against APC machine? Or na another opposition gbas gbos wey go scatter before election?

❤️
💔
0
191

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In