⚡ Break Story🏛️ Political Tea
🎖️CorporalOsun Election: Cancelled Votes, Snatched Ballot Boxes, and We Still Calling This Democracy?
E
3 months ago
Wetin dey happen for Osun no be election, na exercise for patience. From over-voting wey dem cancel, to ballot box snatching, to results wey no party agent sign , e don clear say di system still dey leak like basket. If di people wey dem trust to protect dia votes no fit do am, who go answer for di next gbege wey go break out?

❤️
💔
0
151
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In