🏅Lieutenant

Davido says no apologies , WAEC result wey im drop still dey sting?

Z

3 months ago

Na so the singer take reply governor wey dey laugh im uncle. Instead of sorry, im say Edo people need to see who dey run their state. Im even add say the road to Government House no dey motorable , so who be the real shame here? When the tables turn, e sweet to watch. Una think say Davido don cross the line, or na correct wake-up call for una governor?
❤️
💔
0
143

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In