⚡ Break Story⚽ Sports Gist
🎖️CorporalWAFCON Exit: Apology Don Land, But Who Go Carry the Blame?
C
3 months ago
So im coach don apologise, say im players try but no be enough. Ten-time champions, no World Cup for the first time since 1991. Dem go just collect sorry and move on, or we need make somebody answer for this one? If e no be sack, wetin be the consequence for failure wey don become pattern?

❤️
💔
1
172
1 Comment
Sign in to join the discussion
Sign In