💬 Discuss🏛️ Political Tea
🔰SergeantAbuja Don Become One Big Drainage Pipe , And Wike's Building Permits Are The Culprit
A
3 months ago
The senator don dey cry since last year say building on flood channels and green areas go choke the city, but the FCT administration kept approving permits anyway. Now the water don show us say master plan na just paper wey dem dey use wipe floor. If the people wey authorize construction for gullies and parks no go answer for wetin don happen, who go save Abuja from becoming one permanent swimming pool?

❤️
💔
0
183
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In