💬 Discuss💰 Money Matters
🏅LieutenantN20.4trn Later, Your Money Still No Show?
Z
3 months ago
Them say subsidy removal save us N15.8trn, but na only N5.4trn reach federal pocket while state and local govt chop N10.4trn, and the rest of the N20.4trn wey dem raise, 58% na borrowing we go still pay back. Meanwhile, dem don spend N30.64trn, with N9.39trn for salary and allowances wey alone pass wetin federal govt collect from the savings. If this reform no be about revenue generation, why e still dey cost us more than e bring, and the average person still dey suffer?

❤️
💔
1
168
1 Comment
Sign in to join the discussion
Sign In