🔰Sergeant

Court postpone Chidinma's case to 2027 , but wetin really dey sup?

O

3 months ago

Dem born am for South Africa, but dem still wan deport am. Chidinma Adetshina don troway her life for one kontri wey dey fight her like she be outsider, yet she win Miss Universe Nigeria. If your own papa and mama no get correct papers, e mean say you no be citizen even if na dia dem born you? So na which kain identity we suppose claim , di one wey dey for our birth certificate or di one wey government dey ready to accept?
❤️
💔
1
166

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In