🎖️Corporal

Davido and Adeleke don show say na family matter, but Sowore dey ask who really dey fool who?

O

3 months ago

Sowore don call out Davido for deleting that tweet wey him talk say e no go support Tinubu second term, now the same singer dey form say e disagree with im uncle? The man say make we watch wetin dem do, not wetin dem talk , and honestly, if na so family dey wrap politics around private interest for Osun and power sector, who go still believe any of them?If your own relative dey do things wey you no support, you go delete your tweets too or you go face them public?
❤️
💔
0
181

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In