💬 Discuss🏛️ Political Tea
🎖️CorporalAtiku Says He'll Bring Back Fuel Subsidy , But Who's Fooling Who?
C
2 months ago
Man wey don change mind like chameleon. Atiku first supported subsidy removal, now he dey promise to bring am back because Tinubu's own no work. But the real question wey everybody dey ask , na which money go pay for this subsidy wey our leaders don chop for 40 years? If dem bring am back, e go be better for us or na another opportunity for dem to steal? Which one you prefer: fuel wey costly but roads dey fix, or fuel wey cheap but pocket still empty?

❤️
💔
0
197
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In