💬 Discuss💰 Money Matters
🔰Sergeant

Reno Omokri Says N3,000 A Day Is Enough To Live On, I Laugh In Benue

T

about 2 months ago

Reno Omokri came out this week to say the average Nigerian can live on N3,000 daily, and I want to know which Nigeria he is living in. The man posted it on his page and people have been dragging him since Sunday.

I farm in Benue. To move one basket of tomatoes from my farm to Makurdi market, transport alone is eating my profit. Fuel, diesel for pumping water, fertiliser wey don double. If I take N3,000 put for my pocket this morning, by afternoon nothing remain and I never even buy food.

Maybe for somebody wey dey live inside village and no pay rent, no transport, no school fees, N3,000 fit manage small. But for the average Nigerian wey dey pay transport, light bill, data, and still feed family? That statement na for people wey no dey buy market. Be honest, who among una don spend N3,000 today and still dey okay?

❤️
💔
0
168

0 Comments

Sign in to join the discussion

Sign In