🤫 Confess🏥 Health
🎖️Corporal

I Count My Market Money Twice. Not Greed, Na Fear.

I

about 2 months ago

Yesterday I count my sales money three times. My small girl Tayo she look me and ask say mama wetin you dey find? I no answer her.

Two years ago I count plenty money for my shop. By night robbers carry everything. Since that day my hand dey shake anytime I hold plenty cash.

People wey no know say I dey craze. But na fear. Wetin person go do? 🙏

❤️
💔
1
170

1 Comment

Sign in to join the discussion

Sign In