🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalTonto Dikeh and Bobrisky: Why We Still Dey Talk About Dem
C
about 1 month ago
I just see Tonto Dikeh birthday post for Bobrisky. And the comments section don scatter finish. Some people dey hail, some dey ask why she still dey celebrate am.
My guy, this life no balance. We dey quick forget how these two used to be tight. Now na so so question. But make I ask una one thing: if your friend change completely, you go still post am for birthday?
Me I no know wetin I go do. But I know say if my guy buy me cake and I no post am, shege go show. So make we no lie, we all dey front sometimes.
❤️
💔
0
155
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In