💬 Discuss📍 Street Gist
🎖️CorporalManchester United fans are the most loyal people on earth, argue with your keyboard
C
about 1 month ago
Anybody wey support Man United pass three years no need anybody to tell am say loyalty get levels. We dey suffer, we dey shout, we dey come back next weekend. Na so we see am.
My guy wey support other team dey laugh me. I tell am say ur team win trophy, u happy for one week. My own team win one match, I happy for one month. Which one better?
So make una answer me straight. If ur team dey lose every week, u go still wear that jersey go viewing centre? Or u go quietly change team like some people wey I no go call name ⚽

❤️
💔
0
0
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In