🗣️ Gist🌟 Celebrity Gist
🎖️CorporalMy neighbor's wife returned the fridge her husband bought her and the reason is choking
I
13 days ago
I go market this morning, I see Mama Nkechi from my street. She dey drag one big fridge, the thing wey her husband buy for her last Christmas. I ask am say Mama where you dey carry this fridge go so early morning?
She just look me one kind and say she dey return am to the shop. That her husband told her to sell the fridge, that he needs the money to buy fuel for his car. The same fridge he bought with fanfare, calling neighbors to come and see.
My own be say, if na me, I go sell the husband's car first before he touch my fridge. Abi no be the same house we dey stay? Wetin una think?
❤️
💔
0
193
0 Comments
Sign in to join the discussion
Sign In